Temptations(Omah Lay演唱的歌曲)

本詞條是多義詞,共2個義項
更多義項 ▼ 收起列表 ▲

《temptations》是Omah Lay演唱的歌曲,於2022年7月14日發行。

基本介紹

  • 外文名:temptations
  • 所屬專輯:Boy Alone (Explicit)
  • 歌曲原唱:Omah Lay
  • 發行日期:2022年7月14日
  • 歌曲語言:英語
歌曲歌詞
BGRZ this is a banger
How do you love like that
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations temptations
Wey dey inside my life you still hold me strong
You see in all of these temptations temptations
Wey dey inside my life you still hold me strong
Oh-oh oh oh-oh
My rizzler
When I dey down I roll one
To go back up
Oh-oh oh oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together forever
In all of these temptations temptations
Wey dey inside my life you still hold me strong
You see in all of these temptations temptations
Wey dey inside my life you still hold me strong
Oh-oh oh oh-oh
My rizzler
When I dey down I roll one
To go back up
Oh-oh oh oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

相關詞條

熱門詞條

聯絡我們