基本介紹
- 歌曲:Kangpe
- 語言:其他
- 發行日期:2010-07-05
- 歌手:Nneka
- 所屬專輯:SOUND OF THE WORLD PRESENTS: ANYWHERE ON THIS ROAD
Kangpe-Nneka
So na so I be a condition
come make you aje like this
You say your husband na
I leave you,
you say I go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before
I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you,
nothing fit, go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no
go put man before God
See yourself as you be
Na you talk say you no
go put man before God oh
As you know God no go
give you anything you no
go fit deal with
Na so dem talk, the thing en
no fit kill you
Na I go make you strong,
it go make you strong
The thing en no fit kill you na
I go make you strong
The thing wey no fit kill you
It go make you strong
God no go give you anything you
no give fit deal with
You talk say, you be big man
'cause you fit raise your hand
Fit beat your pickin' beat your wife,
you sabi, Bible well, oh
Dey go church everyday, oh,
notice me or I quench
Look at me how I bounce
but na you be the crook
Na your kind fit open eye kill
person misure and abuse him
419, ole thief, basket mouth,
ojoro but you know how I be
When wind blow fowl ynash go open very,
very well oh
As you know God no go give you anything
you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en
no fit kill you
Na I go make you strong,
it go make you strong
The thing en no fit kill you na
I go make you strong
The thing wey no fit kill you
It go make you strong
God no go give you anything you
no give fit deal with
As you know God no go
give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
the thing en no fit kill you
Na I go make you strong,
it go make you strong
The thing en no fit kill you na
I go make you strong
The thing wey no fit kill you
It go make you strong
God no go give you anything you
no give fit deal with
As you walk through
the valley of the shadow of death
You will fear no evil
For His rod and His staff are with you
You have come this far
to sing your mystery