Unnecessary Begging

《Unnecessary Begging》是Fela Kuti演唱的歌曲,收錄於《Unnecessary Begging》專輯中。

基本介紹

  • 外文名:Unnecessary Begging
  • 所屬專輯:Unnecessary Begging
  • 歌曲原唱:Fela Kuti 
  • 發行日期:2009年9月1日
歌曲歌詞
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè
Na arrangement now, now, now, now,
Chorus: Arrangement O.
Na arrangement I tink sey I dey meki, O,
Chorus: Arrangement O.
Na agreement na him I tink sey I dey sign ni,
Chorus: Arrangement O.
Na ma friend na him I tink sey I dey tok to,
Chorus: Arrangement O.
Na ma money di man dey look boin boin,
Chorus: Arrangement O.
Dem manage to tek ma monie away,
Chorus: Arrangement O.
Long, lon time an long lon time,
Chorus: Arrangement O.
Na agreement I see monie don fly,
Chorus: Arrangement O.
Now listen to me now, now, now.
Den I meet am for road,
Chorus: Na Arrangement O.
I grab for shirt,
Chorus: Na Arrangement O.
Every bodi dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Police man dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Army sef dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Custom sef dey,
Chorus: Na Arrangement O.
Me sef don tanda,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Arrangement O.
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Now, now, now,
Unnecessary begging,
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Gimme me my monie,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Gimme me my monie,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
And now,now,
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Ra ra, aaaaa.
Na ma contry I tink sey I dey stay,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Na ma contry I tink sey I dey chop,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Every day, every day I dey hungry,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Every day, every day no house to stay,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Monkey dey work Baboon dey chop,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Baboon dey hold di key of store,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Monkey dey look, Baboon dey laugh,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Now, listen to me, now, now, now,
De day Monkey eye com open now,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Baboon dey vex
Chorus: Na Afrika we dey O.
Monkey refuse to work,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Baboon dey vex an craze,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Den he start to beg an beg,
Chorus: Na Afrika we dey O.
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Now, now, now,
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Hum, Gimme mi monie
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Gimme mi monie
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Everybodi monnie
Chorus: Oro ebe O sè lè.
You no go, go anywhere,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Now, now, now,
Unnecessary begging
As we dey call am for area,
Chorus: Oro ebe O sè lè.
Ra ra, aaaaa
Hi now now na na now,
Hi now
A shi iiiiii.

相關詞條

熱門詞條

聯絡我們