Dem Bobo

《Dem Bobo》是Femi Kuti演唱的歌曲,由Fémi Anikulapo Kuti作詞,收錄於專輯《Africa for Africa》。

基本介紹

  • 外文名:Dem Bobo
  • 所屬專輯:Africa for Africa
  • 歌曲原唱:Femi Kuti
  • 填詞:Fémi Anikulapo Kuti
  • 發行日期:2010年11月8日
歌曲歌詞
Yesterday Dem tell us sey
Sey today na we go gain
So we struggle suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes
Dem bobo
Dem bobo bobo your mama
Dem bobo bobo your papa
Dem bobo bobo your mama
Dem bobo bobo your papa
Dem bobo like them bobo your grandmama
Dem bobo bobo your grandpapa
Dem bobo bobo the market women
Dem bobo bobo you journalist
The human right activists
In the name of democracy
Dem bobo your mama ahahaha ahaha
For tomorrow they make us wait
Then again we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes
Dem bobo
Dem bobo bobo your mama
Dem bobo bobo your papa
Dem bobo bobo your mama
Dem bobo bobo your papa
Dem bobo like them bobo your grandmama
Dem bobo bobo your grandpapa
Dem bobo bobo the market women
Dem bobo bobo you journalist
The human right activists
In the name of democracy
Bobo your mama
Dem bobo bobo your papa
Dem bobo bobo your mama ahahaha ahaha

相關詞條

熱門詞條

聯絡我們